Liverpool FC

4 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Isak Say E Easy To Choose Liverpool

By: Mariam Ajayi Liverpool striker Alexander Isak say e no hard for am to choose Liverpool, even though e get wahala as e comot from Newcastle United. The Sweden player join Liverpool for September 2025 transfer deadline day for British-record £125 million. Isak tell BBC Sport for Friday say Liverpool big name, ambition and how dem fight to sign am make e know say na di right move. He say, […]

todaySeptember 18, 2026 15

Sports

Carragher Explain How Liverpool Go Take Replace Salah

By: Esther Ayoola Liverpool legend Jamie Carragher don scatta table again oh, say di club nor go get problem replacing Mohamed Salah wen Salah go comot by di end of 2025/26 season. E tuk dis tuk for Liverpool website say plenty great players bin play for Anfield before Salah. E explain say nobody dey for football, wey dem nor fit replace, even though say im na goal scorer. Carragher believe […]

todayApril 7, 2026 26

Sports

FA Cup Round of 16: Arsenal, Chelsea, Liverpool, Man City Know Opponent

By: Esther Ayoola Premier League big clubs Arsenal, Liverpool, Chelsea and Manchester City don sabi who dem go play for FA Cup Round of 16. Arsenal go play lower league team Mansfield Town, while Chelsea go face Wrexham. Manchester City go play Newcastle United, and Liverpool go rugged Wolves wey dey try avoid relegation. Other games na Fulham vs Southampton, Sunderland go play Port Vale or Bristol City, Leeds go […]

todayFebruary 17, 2026 44

Sports

Man City Face Liverpool Another Opportunate For Arsenal To Pull Clear

By: Esther Ayoola Arsenal fit take another big step towards di Premier League title if dem beat Sunderland dis Saturday, tuk di club officials. Di Gunners don already get six-point lead for top table as dem dey close to win di first league since 2003/04. Aston Villa still dey behind top two, but di dip in form for Unai Emery side don allow Manchester United, Chelsea, and Liverpool dey fight […]

todayFebruary 6, 2026 61 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds