Atalanta Don Sack Juric After Lookman Wahala, Bad Form
About one week after di touchline wahala between Nigerian baller Ademola Lookman and coach Ivan Juric, Atalanta don sack di coach as di club dey suffer poor form. Di Italian side announce say dem don part ways with Juric on Monday. Di coach wey take over from Gian Piero Gasperini during summer leave Atalanta for 13th position for Serie A table, with only two wins from 11 matches. Coincidentally, Juric […]