Love Relationship: Heartbreak Fit Make Pesin Enter Depression
She wake up for 1am, depression hold am, she siddon for her bedside dey cry and sweat. She check her phone, no message enter her phone at all, according to one app wey dey her phone, she don open WhatsApp 334 times, dey wait desperately for message from her lover since around 9pm di previous night. She check her phone as she dey dress for work, as she dey chop, […]