Oga Presido Tinubu, Macron Align Marras On Naija Security
By: Rilwan Agbomeji Presido Tinubu and France oga patapata, Emmanuel Macron don reason for phone on Sunday on top di security gbege wey dey shake Naija. Di phone call happen for di same time when one US delegation and dia big big officials land Abuja go meet Nuhu Ribadu to reason di tori on top Christian persecution and killings. Macron later yarn for X say France ready to stand gidigba […]