Breaking: Man United Drop Sack Letter For Ruben Amorim After 14 Months
By: Esther Ayoola Manchester United don sack coach Ruben Amorim just 14 months after e come Old Trafford. Di club confirm am on Monday, as United dey sixth for Premier League table. For statement wey dem wrapped like moimoi, di club say, though dem dem nor wan bin sack am, but say, na di right time to change manager. More detail dey come.....