Trouble for Mbappe as Two Top Chinese Companies Cut Tie With Am for small Joke
Two big Chinese brands don drop French football superstar Kylian Mbappe on Tuesday afta one video clear online where e look like say e joke about dem former leader, Mao Zedong. For China, to joke about Mao wey be de country founding leader wey die for 1976 na big disrespect and total taboo. Drinks giant Dongpeng talk say dem no dey tolerate anything wey go offend dem […]