Morocco U-17 World Cup

1 Result / Page 1 of 1

Background

Sports

Morocco Break U-17 World Cup Record, Beat New Caledonia 16-0

Morocco don smash all-time U-17 World Cup record after dem demolish New Caledonia 16–0, a result wey still keep dia knockout hopes alive and wipe Spain old 13–0 record comot for books. Di Sunday match turn one-sided avalanche from di first whistle as Morocco attack full speed, no mercy at all. Abdelali Eddaoudi lead di charge, score twice for first half and run di show well, wey make am earn […]

todayNovember 10, 2025 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app