NCDC Share Report Card Of 70 Lassa Fever Deaths, 318 Cases
By: Esther Ayoola Naija Centre for Disease Control (NCDC) don konfamate say 70 people ni don kpai from Lassa fever for di first seven weeks of 2026, with 318 konfam cases from 1,469 pipo wey dem suspect get di disease. Say di disease sti dey mostly for five states wey get 91% of di cases, and 10 local government areas dey carry 68% of di infections. NCDC tuk say Lassa […]