New Tax Law Nigeria

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

Peter Obi Advice FG To Stop Di New Tax Law First Say Problem Dey

By: Esther Ayoola Di 2023 Presidential candidate of Labour Party, Oga Peter Obi again don advice wi Federal Government say make pause di new tax laws wey dem just gazette, say plenty error and policy wahala full inside am. For statement wey e post for X on Tuesday, Obi tuk say tax expert wey dem call KPMG Nigeria report show problem plenty wahala for di tax reform, say dividend, non-resident […]

todayJanuary 14, 2026 7 13

National

Sowore Drag Mata Say New Tax Law Go Suffer Pipo

By: Esther Ayoola Di 2023, African Action Congress, AAC, presidential candidate, Omoyele Sowore, don raise concern say Nigeria new tax reform no good for poor pipo. Sowore dey tuk for TV sitdon tuk, Nigerians don already suffer well-well and adding more tax go only make life harder for dem. Sowore say government suppose focus on bringing more pipo into di tax net instead of taxing pipo wey already dey manage […]

todayJanuary 5, 2026 8 6

National

President Tinubu Say New Tax Law Go Run From January

By: Esther Ayoola President Bola Tinubu tuk say new tax laws wey dem pass on June 26, 2025, plus di remaining ones wey go start January 1, 2026, go take effect as dem plan am. For statement wey im sign by imself, Tinubu say di reforms be once-in-a-generation chance to build fair, competitive and strong money system for Nigeria. Im explain say di new laws no be to increase tax, […]

todayDecember 31, 2025 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app