Baba Presido, Tinubu Backs Gulf Nations, Pray for Peace Over US/Israel–Iran Crisis
By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu, say like dis Naija stand solid with Gulf countries wey dey face tension because of US and Israel wahala with Iran. Di Naija number one states man tuk dis one for State House, Abuja, when e receive Letters of Credence from new ambassadors and high commissioners from different parts of di world, including Qatar and Saudi Arabia. Baba seyi praise di […]