Nigeria bandits attack

1 Result / Page 1 of 1

Background

National

Gunmen Carry Away 12 Female Farmers For Borno

Suspected Boko Haram terrorists don abduct 12 females for Mussa district, Askira-Uba LGA of Borno State. Dem bin reportedly carry dem away while dem dey return from dia farms on Saturday evening. Police Public Relations Officer, Nahum Daso, confirm di matter to Channels Television on Sunday and talk say di Command don launch investigation. Daso add, “There was abduction yesterday, di abduction of 12 females when dem dey come back […]

todayNovember 24, 2025 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app