Nigeria Immigration Service

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Minister Of Interior Storm Immigration Office Say No More Extra Payment For Passport

By: Esther Ayoola Omo nor be small heat touch immigration office yesterday, say Minister of Interior, Olubunmi Tunji-Ojo, enter immigration office do surprise, cut chain say why dem dey delay passport office for Gwagwalada, Abuja. During di visit, di minister check di VIP and children section, question officials why work no start on time, and tuk with applicants wey still dey wait. According to Minister Tunji Ojo, everything wey dey […]

todayJanuary 21, 2026 8

National

“We No Collect Her Passport” — Immigration Deny Natasha Allegation

Di Nigeria Immigration Service (NIS) don deny di tori wey Senator Natasha Akpoti-Uduaghan from Kogi Central talk say dem seize her passport for airport. Di NIS spokesperson, Akinsola Akinlabi, yarn for Channels Television say di mata na just normal immigration check wey every traveller dey pass. E talk say, “We no collect di senator passport. She go through routine check and dem allow her travel.” Akinlabi still explain say di […]

todayNovember 4, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app