President Tinubu Drop SMS For Nigerians To Dey United, Courageous
By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu in honour of late Chief Samuel Akintola, don drop advice for Nigerians, to always dey courageous, and avoid bitterness and division. Baba Seyi deliver dis message through di Secretary to di Government of di Federation (SGF), Senator George Akume, wey go represent am, for di 2026 Samuel Akintola Memorial Lecture wey shelle for University of Ibadan. Tinubu tuk for di lecture […]