insert_link International Ted Cruz Wan Make US Pass Law For Nigeria Religious Mata US Senator Ted Cruz don renew dia push to make law wey go punish Nigerian officials wey dem accuse say dem dey involved for religious persecution. For dia official X page, Cruz talk say, “Enough na enough. Congress suppose move my Nigeria Religious Freedom Accountability Act make dem fit push back against di Nigerian officials wey dey cause dis kain yawa.” Di law wey di Texas senator don dey push […] todayOctober 16, 2025 5