Tinubu Wire Letter Give Senate Say Im Wan Send Army Go Benin Republic
By: Alice Iduh Wi oga Presido Bola Tinubu don write Senate say, make dem allow am send Naija soldiers go Republic of Benin as di country ask for help after coup wahala wey bust on sunday. Oga Senate Presido, Godswill Akpabio, read di letter for plenary, and Tinubu talk say na section 5(5) of di 1999 Constitution give am power to seek dis kind approval. Tinubu yarn say Benin beg […]