Egypt FA Push Super Eagles Vs Pharaohs Afcon 2025 Friendly To Dec 16
By: Alice Iduh Egypt football Oga, Khaled El-Darandaly, don share update that Super Eagles vs Pharaohs friendly no go hold for Sunday again, dem don push am go Tuesday, 16th December for Cairo International Stadium. Oga Khaled yan tori pipo on Sunday says, dis Na because FIFA, don release new rule, that, clubs go release players just one week before AFCON. You sabi say di AFCON 2025 finals […]