FG Debunk El-Rufai – “We No Dey Sponsor Bandits, Na Big Lie!”
Nasir El-Rufai wey be former governor of Kaduna State talk on Sunday say government dey empower bandits by paying dem “monthly allowance” sending food go give dem in the name of “non-kinetic,” wey e describe as “kiss-the-bandits” policy. El-Rufai talk this one for Channels Television Sunday Politics programme. E talk say, “Wetin I no go ever do na to dey pay bandits, dey give dem monthly allowance or dey send […]