CJN Charge Judges To Dey Sharp, Manage Cases Faster
By: Esther Ayoola Madam Chief Justice of Naija (CJN), Justice Kudirat Kekere-Ekun, don go ell Naija judges say, dem suppose sabi how to manage cases and dat justice suppose dey fast. Justice Kekere-Ekun yarn dis one for Abuja yesterday during one refresher course wey National Judicial Institute (NJI) organise for top court judges on “The Management of Evidence in Trial.” She tuk say to deliver justice quick, judges gats sabi […]