Nigerian politics update

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

How APC Chairmo Package Big Move For Naija Politics

By: Esther Ayoola Di National Chairmo of di All-Progressives Congress (APC), Prof. Nentawe Yilwatda, don officially open di governing board of di Progressives Institute (TPI) to think out ways for 2027 election. Dis ceremony hapun on Monday for di APC National Secretariat for Abuja. Yilwatda say, dis move na big step wey go hellep not just di APC but improve Nigerian politics.

todayFebruary 24, 2026 3

National

Former Defence Minister Declare No Leave, No Transfer For APC

By: Esther Ayoola Immediate past Defence Minister, Mohammed Badaru, don clear air say di talk wey dey fly up and down dat im don waka from APC go ADC, say, na lie. Badaru yarn dis for statement wey e issue on Tuesday. Badaru explain say di online reports wey dey claim im defection “baseless and speculative,” and no get any truth. Di wahala start afta political sources for Jigawa State […]

todayJanuary 6, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app