NPFL match violence

1 Result / Page 1 of 1

Background

Sports

NPFL Horror: Katsina Fans Attack Player After Goal

Nigeria Premier Football League match between Katsina United and Barau FC don descend into violence on Saturday, Nov. 8, afta Barau player, Nana Abraham, get attack by Katsina United fans. Di wahala start shortly afta Barau’s Orji Kalu score for 69th minute to level game 1–1. Di goal vex Katsina United supporters inside stadium, dem rush pitch, attack Nana Abraham and slash im neck, leaving am bleed badly. Barau FC […]

todayNovember 10, 2025 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app