Odumeje news

1 Result / Page 1 of 1

Background

National

Odumeje Fire Nigerian Pastors, Call Dem Fake

Nigerian controversial clergyman Chukwuemeka Cyril Ohanaemere, wey everybody sabi as Odumeje, don fire Nigerian pastors, claim say dem refuse talk against di government. As him dey address him congregation, di prophet yarn say plenty Nigerian pastors dey benefit from di system, na why dem dey keep quiet. According to am: “Bad government dem can never talk about am. Fake people. I no dey move by people; I follow you based […]

todayNovember 28, 2025 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app