OGUN STATE SELF KIDNAP CASE

1 Result / Page 1 of 1

Background

National

Police Rescue Oyinbo After Im kidnap Imself For Ogun

Operatives of di Intelligence Response Team of di Nigeria Police Force don rescue one 38 year old Ivorian wey hin name na Kacou Alleby for Ogun State, after dem first report say dem kidnap am, but later dem come discover say na fake kidnap e do. One statement wey di force public relations officer, Benjamin Hundeyin, yarn on Thursday say di rescue mission happen after dem receive urgent message from […]

todaySeptember 26, 2025 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app