Onitsha Market Traders Reopen Shops Afta Soludo Order
By: Esther Ayoola Traders for Onitsha Main Market don reopen dia shops afta dem comply with directive from Anambra State Governor, Chukwuma Soludo. Soludo bin order,say make dem shut down di market for one week last Monday because some non-state actors dey enforce Monday sit-at-home. Governor warn say if traders no reopen afta di one-week shutdown, di market fit close for anoda week or even longer. Afta one week wey […]