Former Senate Presido Bukola Saraki Insist Say PDP Go Sti Dey Contest 2027 Election
By: Esther Ayoola Former Senate presido, Bukola Saraki, say like dis now, di Pipos Democratic Parti don ready to contest for di 2027 general election. Him yan am for PDP national convention wey hold on Sunday. Saraki say based on di way dem take organize di Abuja convention, meaning dia party don start processes to field candidates.