Makinde PDP Branch To Screen Over 3,000 Aspirants For 2027, General Elections
By: Esther Ayoola Say confusion gadima for Oyo State, as Pipos Democratic Party (PDP) , di branch of Oyo State Govo, Seyi Makinde, drop update say dem wan screen 3,181 pipo wey wan run for different position for di 2027 general elections. Di Oyo state govo put dis one for Inside statement wey dem release for X on Sunday. Say, out of all di pipo wey register, 2,122 dey go […]