Police Officers Cast Demsleves Go Collect Bribe Of N53,000 From ICPC Chairmo
By: Esther Daniel Four police officers don land for wahala after dem allegedly collect N53,000 from Independent Corrupt Practices and Other Related Offences Commission, ICPC Chairmo, Dr Musa Aliyu, during illegal stop-and-search operation for Banex area of Wuse, Abuja. FCT Police Commissioner, Ahmed Sanusi, yarn on Monday say di officers abandon dia official duty posts, mount illegal checkpoint and no know say di man wey dem stop na ICPC oga. […]