Police investigation Nigeria

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Police Clear Air On Bagudo Hospital Explosion

By: Rilwan Agbomeji Kebbi State Police don share correct update say di wahala wey happen for General Hospital, Bagudo no be bomb or air strike. Di gbege happen early Tuesday, people fear well, well but no person loss im life. Police talk say na fire wey explode from AC and fridge gas cylinders because of heat, na im make di loud explosion. EOD-CBRN experts and Police Tactical Team confirm say […]

todayDecember 30, 2025 6

National

Police Begin Probe Teen Wey Die As NDLEA Clash Edo Community

Edo State Police Command don start probe after 16-year-old boy, Emmanuel George, die as NDLEA officers and army personnel clash with community people for Okpuje, Uzeba Community, Owan West LGA. Two other people, Godspower Omage (20) and Ajayi Irobia (54), dey hospital. NDLEA Commander, Mitchell Ofoyeju, talk say di team enter di community around 2 am on Monday to check drug barons, but dem come under heavy attack, make dem […]

todayOctober 31, 2025 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app