insert_link National Tinubu Yarn Say Naija No Suppose Dey Poor At All President Bola Tinubu talk say Nigeria get plenty solid minerals and no get reason to dey poor. Dia for 2025 Nigeria Mining Week for Abuja, Tinubu, wey Secretary to Government of Federation, Senator George Akume represent, yan say, “Naija no suppose poor because of dia resources and talented people. Di challenge be to use dia potentials make better life for all. Make we turn minerals to miracles of development. ‘Minerals […] todayOctober 16, 2025 5