President Tinubu Drop Yarns On How To Make Naija Economy Strong
By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu, once again don loud doings say im wan give Naija economy ordechi, make di economy strong, kakarakokoro. Im yan dis one for di second day of di National Economic Council (NEC) conference. Na Senate Presido, Na Godswill Akpabio, represent am, take tuk di tuk, promising say e go push reforms wey go bring betalicious result to di obodo Nigeria.