Rabat Go Host 2026 Africa World Cup Play-Offs
Di Confederation of African Football don confirm say di 2026 African World Cup qualifying play-offs go happen for Morocco capital, Rabat. Di mini tournament go feature Cameroon, DR Congo, Gabon and Nigeria as dem battle for World Cup ticket. Nigeria go first jam Gabon for di first semi-final on November 13, and na hot clash e go be as two star strikers, Victor Osimhen wey dey play for Turkey and […]