insert_link National Remi Tinubu Hail Titilola Adeleke As She Mark 60 Years By: Rilwan Agbomeji For abuja, afta all di plenty drama for Osun state between di dancing senator and first lady, Oluremi Tinubu, madam first lady don wire birthday message give Adeleke wife, Titilola Adeleke, as she clock 60. Na for statement wey dem wrap like moimoi drop for her x page, Mama Remi dey hail Madam Adeleke for di serious work wey she dey do to uplift Osun people through […] todayDecember 9, 2025 8