Saudi Arabia Sack Coach Renard Weeks Before 2026 World Cup
French coach Herve Renard don lose im job as Saudi Arabia national team coach, just few weeks before 2026 World Cup go start. Di French man naim by imself dey konfamate dis development for interview on Friday. Renard, wey be 57 years old, come back to coach Saudi for second time for 2024, after carry dem go last World Cup and even beat Argentina that time. Before dis Saudi waka, […]