President Tinubu Meet Kwara Govo To Touch Light Di Deadly Worro Attack
By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu don go do meeting with Kwara State Govo, AbdulRahman AbdulRazaq, for State House Abuja on Thursday, say make im con explain wetin hapun for Worro community inside Kaiama Local Government Area. U sabi say, just days ago news report say jaguda boys enter woro community kpai over 160 people, wey gornment link to suspected jihadist fighters. Afta, Govo Abdulrazaq explain to oga […]