Senate Argue About Di Removal Of Police Escort
By: Rilwan Agbomeji Na beta agument shelle for di Nigeria senate on Wednesday, say Senator Abdul Ningi cry out as dem collect im escort afta Presido Tinubu order make dem withdraw police from VIPs, while many ministers, big men and entertainers still dey move with police. Ningi ask why di directive no dey affect everybody and say National Assembly no suppose be di only pipo to suffer change. As di […]