SENATE SUSPENSION

2 Results / Page 1 of 1

Background

Politics

Kingibe Clear Air On Natasha Suspension Report

By : Jolayemi Olajide Somebody shout power, nor be small tin asĀ  Senator wey dey represent FCT for Senate, Ireti Kingibe, drop micro soft word say she nor see di committee report wey lead to the suspension of Kogi Central Senator, Natasha Akpoti-Uduaghan. She yarn this one on Wednesday during interview for tv sit down tuk. According to am, she bin dey attend tax reform retreat when di SenateĀ  consider […]

todayJune 18, 2026 13

National

Labour Party, Rights Lawyers Dey Beg Senate Make Dem Put Natasha Akpoti Back, Yab Dem for Disobey Court Order

After the six-month suspension wey Senate give di senator wey dey represent Kogi Central, Natasha Akpoti-Uduaghan, don finish, Labour Party (LP) don yan say make dem immediately put her back, as dem talk about democratic rules and rights of her people. Di party drop dis talk for statement wey dem release for Abuja on Saturday, come from their National Publicity Secretary, Tony Akeni. Dis one na as two human rights […]

todaySeptember 15, 2025 43

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds