Senegal Shock Morocco, Win Second AFCON Title
By: Esther Ayoola Senegal don win dia second Africa Cup of Nations trophy afta dem beat Morocco 1–0 for extra time for Rabat on Sunday. Di final wey wahala yanfuyanfu, see Senegal lift di trophy against all odds, Pape Gueye goal settle am for Senegal side. U sabi say, Senegal play dia fourth final yesterday, win dia first for 2021, while Morocco dey try im second final since 2004.