Serie A transfer rumors

1 Result / Page 1 of 1

Background

Sports

Osimhen Wan Make Lookman Join Galatasaray

Galatasaray striker Victor Osimhen don reportedly dey push make im club sign im Nigeria teammate Ademola Lookman from Atalanta. Di Turkish giants still dey eye Lookman, Atalanta sharp forward, as dem wan strengthen dia attack especially as Barış Alper Yılmaz fit comot by January. Osimhen dey play big role for di possible move. E even call im guy Lookman tell am, “Come Galatasaray make you happy here!” Lookman don struggle […]

todayOctober 30, 2025 20

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app