South-East insecurity

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Insecurity – Senate Vow To Restore Normalcy For S-East

Di Senate Adhoc Committee on South-East/North East for di Senate National Security Summit 2025 don assure people of di South-East say dem go restore normalcy and better security for di zone. Senator Austin Akobundu, wey be chairman of di committee, give di assurance during di security summit for Enugu yesterday. Di summit carry di theme: “Strengthening Nigeria’s National Security Architecture: Innovation, Collaboration and Resilience in a Changing World.” NAN report […]

todayNovember 21, 2025 7

National

Cults Wey Politicians Dey Fund Na Di Biggest Security Wahala For South-East — Odinkalu

Human rights lawyer, Chidi Odinkalu don talk say di insecurity wey dey scatter South-East no be only IPOB wahala, but na cult groups wey some politicians dey fund. Odinkalu yarn dis one for Channels Television Politics Today on Thursday, as he blast people wey dey always blame IPOB for every killing and attack for di region. He talk say di biggest security problem for South-East na “cults financed by politicians,” […]

todayOctober 24, 2025 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app