Super Eagle Legend Babangida Sama Message Give Coach Chelle To Arrange Beta Team For AFCON
By: Rilwan Agbomeji Former Naija winger, Tijani Babangida don tier better warning, role am, package am, give wi Super Eagles coach Eric Chelle say, make e no base di team only on striker Victor Osimhen for di 2025 Africa Cup of Nations for Morocco. Na for tuk tuk session with tori pipo on Wednesday, Babangida dey talk dis one, say e dey risky as Naija dey depend too much on […]