Super Eagles stars

1 Result / Page 1 of 1

Background

Sports

Na Blank Nigerian Stars Fire For Tough Weekend

E no be sweet weekend for many Nigerian ballers across Europe as dem fire blanks for dia various leagues. For Turkey, Victor Osimhen wey just score hat-trick against Ajax for midweek play full 90 minutes for Galatasaray but no fit continue him hot form as di Turkish champions lose 1-0 to Kocaelispor. Him late goal for 83rd minute chop VAR offside wahala. For England, Frank Onyeka no get minutes as […]

todayNovember 10, 2025 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app