TikTok Lock Night LIVE For Naija
By: Rilwan Agbomeji TikTok don announce say dem go block Nigerians to dey use LIVE late-night as from Sunday midnight, and na part of one serious safety investigation wey dem dey run. Plenty creators see in-app notice wey tell dem sharp-sharp say from 11pm reach 5am, LIVE don waka disappear and anybody wey try enter go just meet “No Access.” Di move shock users because even LIVE shows from other […]