Tinubu message to Nigerians

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

President Tinubu Drop SMS For Nigerians To Dey United, Courageous

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu in honour of late Chief Samuel Akintola, don drop advice for Nigerians, to always dey courageous, and avoid bitterness and division. Baba Seyi deliver dis message through di Secretary to di Government of di Federation (SGF), Senator George Akume,  wey go represent am,  for di 2026 Samuel Akintola Memorial Lecture wey shelle for University of Ibadan. Tinubu tuk for di lecture […]

todayJanuary 30, 2026 3

National

President Tinubu Drop New Year Message

By Ebi Oboko Wi Oga Presido, Bola Tinubu don give new year message, say 2026 go mark di start of stronger economic growth for Nigeria, as him promise to reduce inflation, boost foreign reserves, and maintain GDP growth. Tinubu yarn this one for him New Year message to Nigerians on Thursday. Oga Presido,   say Nigerians get strong collective spirit and believe say 2026 go better for di country and everybody […]

todayJanuary 1, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app