Tinubu news

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Oga Presido Tinubu, Macron Align Marras On Naija Security

By: Rilwan Agbomeji Presido Tinubu and France oga patapata, Emmanuel Macron don reason for phone on Sunday on top di security gbege wey dey shake Naija. Di phone call happen for di same time when one US delegation and dia big big officials land Abuja go meet Nuhu Ribadu to reason di tori on top Christian persecution and killings.  Macron later yarn for X say France ready to stand gidigba […]

todayDecember 8, 2025 13

National

Tinubu Drag 100,000 Police Commot From VIPs As Kidnap Wahala Don Scatter Everywhere

No fewer than 100,000 police officers wey dey attached to VIPs and politicians go comot from dia security duties and dem go redeploy dem to core policing work, including counter-insurgency, as part of plan to crush di terrorists wey dey terrorize di country. President Bola Tinubu order dis withdrawal for security meeting wey happen on Sunday for Abuja, wey Service Chiefs and Director-General of DSS attend. According to Bayo Onanuga, […]

todayNovember 24, 2025 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app