insert_link International Trump Talk Say If Gaza Killing No Stop, E Go “Enter Kill” Hamas Dem Di former US Presido, Donald Trump, don yan say di killings wey Hamas dey do for Gaza no too "bother am", say e just be like wetin gangs dey do. As e talk for White House cabinet meeting on Tuesday, e say, “That didn’t bother me much to be honest with you. That’s OK. It’s a couple of very bad gangs.” Dis one dey happen just few days after Hamas […] todayOctober 17, 2025 3