insert_link International Us Drag Mata Go Seize Oil Tanker Near Venezuela By: Rilwan Agbomeji Dem say trouble dey sleep yanga dey go wake am, US don seize one big oil tanker wey dey near venezuela, na oga Donald Trump dey yarn dis one on Wednesday, and dis one don dey make tension with caracas rise. Untop yanings with tori pipo for im yard, Trump yarn say na di biggest tanker wey dem don ever seize, but e no give any more […] todayDecember 11, 2025 5