Vice President Shettima

4 Results / Page 1 of 1

Background

National

Vice Presido Explain How FG See Energy Security

Vice Presido Kashim Shettima don sti tuk say wi Federal Gorment nor go play wit energy security, because future of di country depend on am. Him yan dis one for di opening of Naija Electricity Liability Management Company (NELMCO) headquarters for Abuja. Shettima say, NELMCO na promise to handle every every as e take concern energy security. E press tuk, say dis administration sabi say energy security na di koko […]

todayMarch 27, 2026 3

National

Vice Presido Shettima promise To Protect Nigerians Right

By: Esther Ayoola Vice Presido Kashim Shettima don go drop promise for international lawyers front, say Naija ready to protect human rights as e take dey inside constitution. Di Naija vice presido do dis one for Abuja on Thursday, when e dey open 2026 High-Level International Humanitarian Law Dialogue. Shettima say Naija ready every every, to collabo with other countries and follow International Humanitarian Law (IHL) for every conflict and […]

todayMarch 27, 2026 1

National

Vice President Shettima Explain Why Im Open Naija House For Davos

By: Esther Ayoola Vice Presido Kashim Shettima don explain why im go open di Naija House for 2026 World Economic Forum (WEF) for Davos, say, na to hellep Naija show seriousness for global economy. Him yarn say di pavilion na historic step wey go make Nigeria no dey siddon look, but dey waka actively for international economic matter. Shettima tuk plenty give tori pipo, afta di opening say,  Nigeria House […]

todayJanuary 20, 2026 12

National

Vice Presido Shettima Carry Swear Go Swear For New Côte D’ivoire Presido

By: Esther Ayoola Wi Vice Presido, Kashim Shettima don enter Abidjan, Côte d’Ivoire, to stand in for im oga  President Bola Ahmed Tinubu for President Alassane Ouattara fourth-term inauguration wey on shelle today. The update come from Senior Special Assistant to the President on Media and Communications, Stanley Nkwocha. Shettima go join plenty African leaders and international big names take swear for the new presido inside the ceremony wey go […]

todayDecember 8, 2025 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app