Boniface Vex Comot Field As Leverkusen Beat Mainz 4-3
By: Mariam Ajayi Nigerian striker, Victor Boniface, once again dey vex wetin nor gud, hin even comot field say coach nor play am for Bayer Leverkusen 4-3 win against Mainz for Bundesliga on Saturday. For di 84th minute, coach Carles Martínez bring in Equi Fernández and Jonas Hofmann, but na so Boniface sit don bench, dey shine eyes, e nor believe say, hin coachie ignore am again, na so baba […]