Victor Oshimen

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/Victor-Osimhen-Dey-Sad-As-E-Dey-Miss-Match.jpg

Sports

Victor Osimhen Dey Sad As E Dey Miss Match

Galatasaray striker, Victor Osimhen, no dey happy because knee injury no allow am play ball. Turkish sports tori pesin, Mehmet Özcan, tok dis one for one siddon tok as e explain say Osimhen no fit play against Aston Villa for Champions League match on Tuesday, November 24, 2026. Even though e been want enter pitch helep di team, di knee wunjure  wey e get as e dey play against Stuttgart […]

todayNovember 24, 2026 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds