PSG And Bayern Munich Enter Race To Sign Victor Osimhen
Five big European clubs don enter serious battle to sign Victor Osimhen from Galatasaray as summer transfer window dey approach. Bayern Munich dey plan to bring Osimhen replace Harry Kane, as coach Vincent Kompany wey don watch am since im Belgium days don give green light for di move. Paris Saint-Germain also dey chase Osimhen because dem want strong striker for their attack, while Manchester United, Juventus and Atletico Madrid […]