Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Shooting Stars Sports Club (3SC) chairmo, Hon. Taiwo Lekan Salami, don assure fans say dem no go move di team comot from Lekan Salami Stadium for NPFL matches.
Dis one dey come afta NPFL tuk say, di stadium pitch no dey fit to host league match, particularly di one for TV broadcast.
Hon. Salami say, dem don raise bodi for di mata on how to repair di pitch, so di relocation mata nor go hapun at all.
Written by: News Author
3SC Chairman 3SC Ibadan Lekan Salami Stadium Shooting Stars Sports Club
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025